Mohbad - Peace

Video

(Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?)

(Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar)

(Yo)

Wetin be this one like this?

Been through many things

Many-many gists

But, I still find my peace (Ìmọ́lẹ̀)

Oh-oh, ah

I dey do like say me I no dey see

Like say I no dey hear

Which kind person be this?

Oh-oh, ah

Wetin be this one like this?

Been through many things l'át'ayé Genesis

I be dealin' with frenemies

Survivor (survivor)

Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)

Money chaser, faster than a bullet

Flyin' like a rocket, badman will never rest

King of South and the West

Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà

Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so

Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)

Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn)

Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga

You go dey when I no get ginger?

Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?

'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè

Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai)

Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?

Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar

Kákiri lọdọ àwọn aboki

Oh-oh, ha

Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?

Ò fí mí si'lẹ na, mo ńfá cigar

Kákiri lọdọ àwọn aboki

(Ìrù kileleyi? mí ò fẹ gbọ)

Oh-oh, ah, eh!

Wetin be this one like this?

Been through many things

Many-many gists

But, I still find my peace

Oh-oh, ah

I dey do like say me I no dey see

Like say I no dey hear

Which kind person be this?

Oh-oh, ah

Wetin be this one like this?

Been through many things l'át'ayé Genesis

I be dealin' with frenemies

Survivor ('vivor)

Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)

Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà)

Flyin' like a rocket, badman will never rest

King of South and the West

Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà

Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so

Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)

Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn)

Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga

You go dey when I no get ginger?

Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?

'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè

Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere?

Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?

Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar

Kákiri lọdọ àwọn aboki

Uhn-uhn, uh

Ìyàwó mí ṣ'odá?

Ìyàwó mí (ò fí mí si'lẹ mo ńfá cigar)

(Kákiri lọdọ àwọn aboki)

(Timi Jay on the track)

Unduh .lrc WhatsApp