[00:03.92] (Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?) [00:05.65] (Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar) [00:06.71] (Yo) [00:08.50] Wetin be this one like this? [00:10.82] Been through many things [00:12.93] Many-many gists [00:14.74] But, I still find my peace (Ìmọ́lẹ̀) [00:17.09] Oh-oh, ah [00:18.68] I dey do like say me I no dey see [00:21.18] Like say I no dey hear [00:22.95] Which kind person be this? [00:25.01] Oh-oh, ah [00:26.74] Wetin be this one like this? [00:29.25] Been through many things l'át'ayé Genesis [00:32.46] I be dealin' with frenemies [00:35.10] Survivor (survivor) [00:36.98] Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà) [00:38.90] Money chaser, faster than a bullet [00:41.99] Flyin' like a rocket, badman will never rest [00:45.77] King of South and the West [00:48.14] Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà [00:52.09] Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so [00:56.09] Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn) [00:58.24] Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn) [01:03.50] Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car [01:06.26] Dem wan tear your knicker [01:08.50] Dem wan to turn your teacher [01:10.68] Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga [01:13.50] You go dey when I no get ginger? [01:15.14] Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba? [01:19.20] 'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè [01:22.81] Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai) [01:27.89] Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín? [01:29.31] Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar [01:31.22] Kákiri lọdọ àwọn aboki [01:33.31] Oh-oh, ha [01:35.33] Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín? [01:37.26] Ò fí mí si'lẹ na, mo ńfá cigar [01:39.11] Kákiri lọdọ àwọn aboki [01:41.62] (Ìrù kileleyi? mí ò fẹ gbọ) [01:42.92] Oh-oh, ah, eh! [01:55.15] Wetin be this one like this? [01:57.13] Been through many things [01:59.27] Many-many gists [02:00.91] But, I still find my peace [02:02.80] Oh-oh, ah [02:04.25] I dey do like say me I no dey see [02:06.98] Like say I no dey hear [02:09.09] Which kind person be this? [02:11.15] Oh-oh, ah [02:12.74] Wetin be this one like this? [02:14.74] Been through many things l'át'ayé Genesis [02:18.44] I be dealin' with frenemies [02:21.14] Survivor ('vivor) [02:23.08] Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà) [02:24.74] Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà) [02:27.61] Flyin' like a rocket, badman will never rest [02:31.77] King of South and the West [02:34.03] Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà [02:37.73] Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so [02:42.15] Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn) [02:44.56] Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn) [02:48.97] Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car [02:51.99] Dem wan tear your knicker [02:54.28] Dem wan to turn your teacher [02:56.33] Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga [02:59.22] You go dey when I no get ginger? [03:01.49] Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba? [03:05.48] 'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè [03:09.10] Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? [03:13.31] Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín? [03:15.27] Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar [03:17.13] Kákiri lọdọ àwọn aboki [03:18.97] Uhn-uhn, uh [03:21.42] Ìyàwó mí ṣ'odá? [03:22.86] Ìyàwó mí (ò fí mí si'lẹ mo ńfá cigar) [03:25.06] (Kákiri lọdọ àwọn aboki) [03:28.48] (Timi Jay on the track) [03:35.08]