The Kick

Wande Coal

When you hear the kick

When you hear the kick

Here comes big man jazzy

Original producer

Excuse me Omo ele

Keep rocking like that ooo

There comes the WC

Original black diamond

Excuse me omo ele

Keep rocking like that ooo

Yeh.shiii

She say make i wife am

But i get so many girls

I no fit lie for am

Ha ha ha

And i dey die for am

Anything she say she want

And i go buy for am

First time wey i sike am

He just be like say make i bite am

Bite am

No not to spite am

I go take my time to decide for am

No be say we just dey make mouth

And as you see me man i can't shout

They like the way wey we dey spend cash

And when they see us all the lady go dey bend yansh.yeh

Sexy gon get it

Her pocket don punch

She say she gon sell it

She say she want a goody bag

Yeah she gon get it

The ball is in your court

I hope you gon lick it, kick it

One by, one by one

Two by two

On the line... the line

Wait... wait... wait... wait

You no dey see ...You no dey see

You won chop everything

You won chop everything

Oya wait

No be my fault cos am the best

Na him make dem won rush me

When you hear the kick

One by, one by one

Two by two (two by two)

On the line

Wait... wait... wait

You no dey see ...You no dey see

You won touch everything

You won chop

You won chop

Oya wait

No be my fault cos am the best

Na him make dem won rush me

I like the way you shaking your body

The way you moving your body

Oya sare baby je a jo jo

I like the way you pushing your body

The way you put it down on me

Oya sun mo bi je a lo jo

I love the way you shaking your body

The way you moving your body

Oya sare baby je a jo jo

I see you baby

You can come nearer

Let me see you clearer

Tele mi je a lole

All i want for my birthday is a booty call

And he be me way sing that booty call

He be me wande coal wey sing that song with the r2bees

And i hope say you dey come

Baby come and pose for the photograph

Unless i won't sign that autograph

I know say when i speak this rhymes

All my ghanian friends

When they hear am dem start to dey laugh

When you hear the kick

One by, one by one

Two by two

On the line... on the line

Wait... wait... wait... wait

You no dey see ...You no dey see

You won chop everything

You won chop everything

Oya wait

No be my fault cos am the best

Na him make dem won rush me

When you hear the kick

Make you start to whine

One by, one by one

Two by two

On the line

Wait... wait... wait

You no dey see ...You no dey see

You won touch everything

You won chop

You won chop

Oya wait

No be my fault cos am the best

Na him make dem won rush me

No be say we just dey make mouth

And as you see me mehn, i can't shout

They like the way wey we dey spend cash

And when they see us all the lady go dey bend yansh

No be say we just dey make mouth

And as you see me mehn, i can't shout

They like the way wey we dey spend cash

And when they see us all the lady go dey bend yansh

Sexy gon get it

Her pocket don punch

She say she gon sell it

She say she want a goody bag

Yeah she gon get it

The ball is in your court

I hope you gon kick it

One by, one by one

Two by two

On the line... line line

Wait... wait... wait

You no dey see... you no dey see

You won touch everything

You won chop everything. You won chop everything

Oya wait

No be my fault cos am the best

Na him make dem won rush me

When you hear the kick

One by, one by one

Two by two

On the line... line line

Wait... wait... wait

You no dey see... you no dey see

You won touch everything

You won chop everything. You won chop everything

Oya wait

No be my fault cos am the best

Na him make dem won rush me

When you hear the kick make you start to whine

When you hear the kick make you start to whine

When you hear the kick make you start to whine

When you hear the kick make you start to whine

When you hear the kick make you start to whine

When you hear the kick

Unduh .lrc WhatsApp